Police Rescue 15-year-old Who Was Locked Inside Room For 10 years By Her Parents, Photos
Pigin, For inside statement, di Police Command tok say di girl dey dia without proper feeding and health care. Afta dem rescued di victim, and dem rush her go one Specialist Hospital.
Read Also: How Soldiers Working With Boko Haram Expose Top Civilians Also Working With Boko Haram
As e be so, dem don arrest di mama and dem dey find her papa. Di Commissioner of Police, CP Sama’ila Shu’aibu Dikko, don order make dem transfer di case go di Command’s Criminal Investigation Department for discrete investigation.
Follow the Ibom Focus Channel on WhatsApp: https://whatsapp.com/channel/0029VaRj4qTF6sn0Pev1N324
Add Comment