Trouble Looms As Man Use Ex-wife Name, BVN Borrow Money From Online Loan Apps
Wetin happen be say when we been dey Joli dey enjoy for the marriage, him been dey use my 1nfo. dey collect moni from all this app them.
I been no like the idea to use my detail oooo, but then, I trust am and I come believe say him no go fit do me ba!d.
E get when him been use am like that b’uy phone from Easy bu_y and him pa_y am finish.
The marriage na t’oz!c one. Him be Tyson for me. So, the one wey him Tyson me, na h0sp! tal I dey. As I come recover, I come dey get message from the Apps say I b0rr0w moni.
I come message am tell am say why him go do like that when him no say we don separate. He claim say him go pa;y.
Na so I dey worry am. Before I know, him put disappearing message but him no know say I get screenshots.
Now him no wan pay. And the l0an people dey call me everyday. From this month end, them go begin deduct am from my account.
Him don bl0ck me everywhere. I no fit contact am again.
Wetin I go do? Wetin Law Talk. Abeg advise me.